作词 : Divine Ikubor 作曲 : Oredope Peace All of my trauma dey hit me from many years ago All of my childhood I lost cause I wan feed family Inside my heart so dark but my face e no dey show I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone Sleeping pills no dey work so I steady overdose Fear no go let me talk things wey do for the ones I love Everybody too selfish to see from my angle o Do 99 but I no do 1 still it’s not enough Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies I dey move like Messi when he dey for barcelo E get as God go bless person dem go talk say na devil o Me I no dey ask for favor small time they go talk say I dey owe Na why I dey like to dey face all my problems on my own She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey I dey hold Many battles I dey fight but regardless I’m steady on the road Keep my guy crayon safe for me naim I tell Solo Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies
[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor [00:01.000] 作曲 : Oredope Peace [00:18.818] All of my trauma dey hit me from many years ago [00:23.353] All of my childhood I lost cause I wan feed family [00:27.921] Inside my heart so dark but my face e no dey show [00:32.547] I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone [00:37.136] Sleeping pills no dey work so I steady overdose [00:41.606] Fear no go let me talk things wey do for the ones I love [00:46.143] Everybody too selfish to see from my angle o [00:50.841] Do 99 but I no do 1 still it’s not enough [00:54.830] Na now I know who dey for me [00:59.512] All those I love turned enemies [01:03.906] And now I know who dey for me [01:08.607] All those I trust turned enemies [01:13.925] I dey move like Messi when he dey for barcelo [01:18.170] E get as God go bless person dem go talk say na devil o [01:22.306] Me I no dey ask for favor small time they go talk say I dey owe [01:26.967] Na why I dey like to dey face all my problems on my own [01:31.592] She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope [01:35.510] Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey I dey hold [01:40.278] Many battles I dey fight but regardless I’m steady on the road [01:45.496] Keep my guy crayon safe for me naim I tell Solo [01:49.529] Na now I know who dey for me [01:54.242] All those I love turned enemies [01:58.824] And now I know who dey for me [02:03.429] All those I trust turned enemies [02:08.046] Na now I know who dey for me [02:12.525] All those I love turned enemies [02:17.053] And now I know who dey for me [02:21.756] All those I trust turned enemies