作词 : Divine Ikubor/Tochukwu Ojogwu/CuBeatz/Klimperboy 作曲 : Alexander Lustig/Michael Hunter Another banger
"Ko-ko-ko", Rema na you be that? (Na me) I don come again with another one, oshey Wahala, I like wahala Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala? Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo? Who I go pin for corner put am for choke hold? Try me, make I for give you spanking like okpo E don tey since I tell una say I be commando Who be you? I no come here Miamanau, mhm Drive them crazy like kabu-kabu, mhm Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm Another one, mm-mm-mm I dey pepper dem, mm-mm-mm E dey pain dem, mm-mm-mm
Brrt Raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters G.E. Records, you get me? Odumodublvck Ayy, NATIVE (Ahh)
Look at my eliminations Anenih focus on their blood, I am not done Dem no get NEPA, na my light demma feed on Remy the tip is all you put, she dey give up Oya, choke am like hicup Foul play, red card, referee no fit book us Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa Hulabalu, can you? Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—) Confuse, confuse I dey load gun like I'm paranoid From Lagos, I fire e reach Illinois Jiggy boy, I go pull up in expensive toy Like Burna Boy, okala madu okala muo
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo) I no come here Miamanau, mhm (Ayy) Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh) Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm (Ahh) Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt) I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh) E dey pain dem, mm-mm-mm Omo, I go give them, mm-mm-mm Another one, mm-mm-mm (Grrt) I dey pepper dem, mm-mm-mm E dey pain dem, mm-mm-mm
Remy boy Kala
[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Tochukwu Ojogwu/CuBeatz/Klimperboy [00:01.000] 作曲 : Alexander Lustig/Michael Hunter [00:32.771] Another banger [00:33.688] [00:35.496] "Ko-ko-ko", Rema na you be that? (Na me) [00:37.873] I don come again with another one, oshey [00:40.155] Wahala, I like wahala [00:41.857] Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala? [00:44.293] Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo? [00:47.960] Who I go pin for corner put am for choke hold? [00:50.527] Try me, make I for give you spanking like okpo [00:52.709] E don tey since I tell una say I be commando [00:55.124] Who be you? I no come here Miamanau, mhm [00:58.130] Drive them crazy like kabu-kabu, mhm [01:00.588] Always come first like my name na Abu, mhm [01:02.377] [01:02.958] Give them, mm-mm-mm [01:05.277] Another one, mm-mm-mm [01:07.505] I dey pepper dem, mm-mm-mm [01:09.929] E dey pain dem, mm-mm-mm [01:10.162] [01:10.985] Brrt [01:13.816] Raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am [01:15.472] Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life [01:16.946] Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters [01:17.597] G.E. Records, you get me? Odumodublvck [01:19.515] Ayy, NATIVE (Ahh) [01:20.248] [01:22.515] Look at my eliminations [01:24.241] Anenih focus on their blood, I am not done [01:26.510] Dem no get NEPA, na my light demma feed on [01:28.919] Remy the tip is all you put, she dey give up [01:31.049] Oya, choke am like hicup [01:32.389] Foul play, red card, referee no fit book us [01:34.728] Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo [01:37.253] Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa [01:40.737] Hulabalu, can you? [01:42.021] Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—) [01:44.240] Confuse, confuse [01:44.758] I dey load gun like I'm paranoid [01:47.213] From Lagos, I fire e reach Illinois [01:49.420] Jiggy boy, I go pull up in expensive toy [01:51.783] Like Burna Boy, okala madu okala muo [01:53.305] [01:54.122] Who dey, who dey, who be you? (Okala muo) [01:55.817] I no come here Miamanau, mhm (Ayy) [01:58.112] Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh) [02:00.466] Always come first like my name na Abu, mhm [02:02.360] [02:02.849] Give them, mm-mm-mm (Ahh) [02:05.212] Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt) [02:07.554] I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh) [02:09.843] E dey pain dem, mm-mm-mm [02:12.232] Omo, I go give them, mm-mm-mm [02:14.560] Another one, mm-mm-mm (Grrt) [02:17.153] I dey pepper dem, mm-mm-mm [02:19.411] E dey pain dem, mm-mm-mm [02:20.652] [02:21.739] Remy boy [02:26.915] Kala