当前位置:首页 > 歌词大全 > EGUNGUN歌词

EGUNGUN

HEIS专辑

  • 作词 : Alex Lustig/Divine Ikubor
    作曲 : Divine Ikubor/Michael Hunter
    Another banger!
    Don’t call my phone if it’s not bout the money o the money o
    I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
    South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
    And if you owe me money pay me I no fit forget my rabba o for where
    Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
    I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
    mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
    Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
    E mi ni dollar earner ope o
    E mi ni Water bender diamond all over me o
    Tinuke she dey dance to my gbedu o pawon
    Ejanla oil full my dada ooo dada o
    No go loose guard your Amex card all my boys we go lalakulala
    Bring anybody wey talk say him sabi do pass me I do pass am
    I no dey perform if I no see balance see me wahala o
    Half wey you pay fit carry many artist except Rema o
    Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
    I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
    Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
    Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
    Hey ebelebebelebebebe (ebelebe)
    Ah who be that girl wey Dey shake ikebe (Call am make we for dey )
    Call am make we for dey big yansh she come get K-K-K-Keweleke
    50k dollars use am spray no lele
    Don’t call my phone if it’s not bout the money o the money o
    I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
    South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
    And if you owe me money pay me I no fit forget my rabba o for where
    Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
    I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
    Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
    Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
  • [00:00.000] 作词 : Alex Lustig/Divine Ikubor
    [00:01.000] 作曲 : Divine Ikubor/Michael Hunter
    [00:13.201] Another banger!
    [00:14.886] Don’t call my phone if it’s not bout the money o the money o
    [00:18.797] I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
    [00:22.738] South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
    [00:25.987] And if you owe me money pay me I no fit forget my rabba o for where
    [00:31.576] Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
    [00:35.508] I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
    [00:39.425] mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
    [00:43.063] Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
    [00:48.087] E mi ni dollar earner ope o
    [00:52.071] E mi ni Water bender diamond all over me o
    [00:55.411] Tinuke she dey dance to my gbedu o pawon
    [00:59.314] Ejanla oil full my dada ooo dada o
    [01:02.851] No go loose guard your Amex card all my boys we go lalakulala
    [01:06.360] Bring anybody wey talk say him sabi do pass me I do pass am
    [01:10.357] I no dey perform if I no see balance see me wahala o
    [01:14.505] Half wey you pay fit carry many artist except Rema o
    [01:18.520] Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
    [01:22.378] I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
    [01:26.250] Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
    [01:29.950] Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun
    [01:34.372] Hey ebelebebelebebebe (ebelebe)
    [01:38.278] Ah who be that girl wey Dey shake ikebe (Call am make we for dey )
    [01:41.961] Call am make we for dey big yansh she come get K-K-K-Keweleke
    [01:45.742] 50k dollars use am spray no lele
    [01:48.301] Don’t call my phone if it’s not bout the money o the money o
    [01:52.598] I dey para if I drop gbedu the gbedu must enter o
    [01:56.263] South African baddie stacked in my Bentayga omo for later
    [01:59.694] And if you owe me money pay me I no fit forget my rabba o for where
    [02:05.171] Normal level una know me wahala boy gon gon Egungun
    [02:09.168] I no come here mukulu look at you can’t catch me sleeping Egungun
    [02:13.080] Mo ti fa kana ku California backwood make me zuzu zuzu
    [02:16.757] Shebi na hide and seek money cover my face Egungun Egungun