当前位置:首页 > 歌词大全 > OZEBA歌词

OZEBA

HEIS专辑

  • 作词 : Divine Ikubor
    作曲 : Divine Ikubor/Michael Ovie Hunter
    London
    Another banger!
    All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
    Who be that girl wey dey shake her ikebe for back me I want her I like her
    Whether the ikebe na real or fake abeg just dey back am (Come)
    How you go sell me money then I spray the money then you come dey pack am
    You no see say na Balenciaga I dey rock abeg no dey march am
    Me wey be area boy I dey do my things zaga zigi zigi zaga
    Rema what is the matter
    I go prove to dem say somebody badder eh
    Some body wicked eh
    I go do my best to make all of una vex
    I don comot for my set I don intercept
    I don put the game for reset
    Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Emi ati awon guys e mi italawo e mi itolowo
    Italawa itolowo ita itolowo eh eh
    They want banger eh eh give them back to back
    Eh eh buss up their medulla grr grr
    Tell all your faves that I asked you to ask them who’s their daddy
    H-I-M huh I’m that **** I’m that huh
    I’m that **** huh father figure
    I dey vex everyday only thing wey fit make me dey happy na ikebe
    Internet gangsta that thing wey you talk make you come my front make you for repete
    Rema what is the matter
    I go prove to dem say somebody badder eh
    Some body wicked eh
    I go do my best to make all of una vex
    I don comot for my set I don intercept
    I don put the game for reset
    Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
  • [00:00.000] 作词 : Divine Ikubor
    [00:01.000] 作曲 : Divine Ikubor/Michael Ovie Hunter
    [00:06.917] London
    [00:12.007] Another banger!
    [00:13.808] All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
    [00:16.687] Who be that girl wey dey shake her ikebe for back me I want her I like her
    [00:20.272] Whether the ikebe na real or fake abeg just dey back am (Come)
    [00:23.186] How you go sell me money then I spray the money then you come dey pack am
    [00:26.468] You no see say na Balenciaga I dey rock abeg no dey march am
    [00:29.538] Me wey be area boy I dey do my things zaga zigi zigi zaga
    [00:33.751] Rema what is the matter
    [00:35.244] I go prove to dem say somebody badder eh
    [00:37.214] Some body wicked eh
    [00:38.416] I go do my best to make all of una vex
    [00:40.395] I don comot for my set I don intercept
    [00:42.390] I don put the game for reset
    [00:43.571] Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
    [00:45.785] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [00:49.038] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [00:52.219] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [00:55.426] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [00:57.817] Emi ati awon guys e mi italawo e mi itolowo
    [01:01.048] Italawa itolowo ita itolowo eh eh
    [01:04.520] They want banger eh eh give them back to back
    [01:07.202] Eh eh buss up their medulla grr grr
    [01:09.258] Tell all your faves that I asked you to ask them who’s their daddy
    [01:12.111] H-I-M huh I’m that **** I’m that huh
    [01:15.292] I’m that **** huh father figure
    [01:18.329] I dey vex everyday only thing wey fit make me dey happy na ikebe
    [01:21.622] Internet gangsta that thing wey you talk make you come my front make you for repete
    [01:25.630] Rema what is the matter
    [01:26.936] I go prove to dem say somebody badder eh
    [01:29.201] Some body wicked eh
    [01:30.302] I go do my best to make all of una vex
    [01:32.194] I don comot for my set I don intercept
    [01:34.173] I don put the game for reset
    [01:35.440] Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
    [01:37.675] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [01:40.913] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [01:44.125] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [01:47.344] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [01:50.495] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [01:53.897] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [01:57.176] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba
    [02:00.284] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba