作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku 作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku P Anoti anoti anoti Forget e forget e fugazi Land for pinnock cost me a Richard Millie That same week I cop me a new car key All the gyal dem love oh what a feeling I am shining neck and my wrist icy Water no get enemy but they hating on my water fiji Early morn early mo-morning I dey bomb I dey cash out on a norm I give all glory to God I dey on soft rocking Alexander Wang I dey kpolo I dey ball Day and night we having fun Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know Omo I wan pa won I get too many hits I get jamo Izz going izz going can’t you see izz going Omo I dey do gra gra like showkey I no dey gree for anybody I be trouble maker I dey worry I no dey tell anybody sorry yay I dey give close marking I dey run everything on a lowkey I get one baddie wey sabi the the sabili the sability I get too many facility Diamond only in highest purity Shamayan all night then wake up and repeat Sapa no been let me sleep now I dey on litty Early morn early mo-morning I dey bomb I dey cash out on a norm I give all glory to God I dey on soft rocking Alexander Wang I dey kpolo I dey ball Day and night we having fun Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go pack am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know
[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Oredope Peace/Timothy Aluku [00:01.000] 作曲 : Oredope Peace/Timothy Aluku [00:08.967] P [00:16.516] Anoti anoti anoti [00:18.513] Forget e forget e fugazi [00:20.566] Land for pinnock cost me a Richard Millie [00:22.728] That same week I cop me a new car key [00:24.665] All the gyal dem love oh what a feeling [00:26.772] I am shining neck and my wrist icy [00:28.716] Water no get enemy but they hating on my water fiji [00:32.262] Early morn early mo-morning I dey bomb [00:35.288] I dey cash out on a norm I give all glory to God [00:40.114] I dey on soft rocking Alexander Wang [00:43.456] I dey kpolo I dey ball [00:45.440] Day and night we having fun [00:48.480] Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo [00:51.816] All my guys we stay steady high o [00:53.902] Mix the ganja with tobacco [00:55.831] Too many motor for my yard o [00:57.954] I dey find how I go pack am o [01:00.007] Money yakpa for my bank o [01:02.085] How to make money is all I know [01:04.718] Omo I wan pa won I get too many hits I get jamo [01:07.867] Izz going izz going can’t you see izz going [01:11.940] Omo I dey do gra gra like showkey [01:13.817] I no dey gree for anybody [01:15.918] I be trouble maker I dey worry [01:17.998] I no dey tell anybody sorry yay [01:20.508] I dey give close marking [01:22.191] I dey run everything on a lowkey I get one baddie wey sabi the the sabili the sability [01:27.636] I get too many facility [01:29.747] Diamond only in highest purity [01:31.717] Shamayan all night then wake up and repeat [01:34.325] Sapa no been let me sleep now I dey on litty [01:37.240] Early morn early mo-morning I dey bomb [01:40.393] I dey cash out on a norm I give all glory to God [01:45.067] I dey on soft rocking Alexander Wang [01:48.538] I dey kpolo I dey ball [01:50.562] Day and night we having fun [01:53.908] Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo [01:56.744] All my guys we stay steady high o [01:58.848] Mix the ganja with tobacco [02:01.032] Too many motor for my yard o [02:03.092] I dey find how I go pack am o [02:05.117] Money yakpa for my bank o [02:07.062] How to make money is all I know [02:09.934] Hippy yayo hippy yaya hippy yayayo [02:13.140] All my guys we stay steady high o [02:15.312] Mix the ganja with tobacco [02:17.278] Too many motor for my yard o [02:19.361] I dey find how I go pack am o [02:21.297] Money yakpa for my bank o [02:23.449] How to make money is all I know