作词 : Rema 作曲 : Rema [Intro] Uno, dos, tres Banger Another banger
[Verse 1] Mo to ti de, lati da gboru, oshey Me wey be were Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (Malu, malu)
[Pre-Chorus] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again) Oya, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[Chorus] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [Verse 2] Baba won E sure for me my confidence No rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew gum Because they sabi say I be idan Omo make I no too talk, make I sofri sit down
[Pre-Chorus] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again) Oya, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
[Chorus] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [Outro] P
[00:00.000] 作词 : Rema [00:00.198] 作曲 : Rema [00:00.396][Intro] [00:00.764]Uno, dos, tres [00:02.266]Banger [00:03.353]Another banger [00:19.291] [00:19.573][Verse 1] [00:19.867]Mo to ti de, lati da gboru, oshey [00:23.232]Me wey be were [00:24.654]Oya, gawu oh, gawu [00:26.736]Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy [00:29.054]Them talk say no be me be H-I-M, okay na [00:32.489]You go come tell me na who oh, na who [00:35.065]Make humility no go turn me malu (Malu, malu) [00:37.479] [00:37.718][Pre-Chorus] [00:38.033]Because if I talk one they go wan swallow me, ayy [00:40.848]Shey I wan good, shey I wan bad [00:43.024]Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again) [00:46.846]Oya, see wins, now they wan shallow wins, say [00:50.068]They wan dey bully me, omo, I don too calm [00:52.101]Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе [00:55.255] [00:55.522][Chorus] [00:55.853]I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND [01:00.259]Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND [01:04.730]I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE [01:09.187]Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [01:13.567][Verse 2] [01:13.913]Baba won [01:15.717]E sure for me my confidence [01:17.458]No rely on any number one [01:20.009]Too many solo hits, una go dey call me Solomon [01:24.595]Girls dey chew gum [01:26.181]Because they sabi say I be idan [01:28.325]Omo make I no too talk, make I sofri sit down [01:31.302] [01:31.678][Pre-Chorus] [01:32.006]Because if I talk one they go wan swallow me, ayy [01:34.869]Shey I wan good, shey I wan bad [01:36.880]Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again) [01:39.215]Oya, see wins, now they wan shallow wins, say [01:43.579]They wan dey bully me, omo, I don too calm [01:45.915]Talk my shit right up in your face, me I no dey shake [01:49.171] [01:49.405][Chorus] [01:49.718]I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND [01:53.886]Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND [01:58.464]I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE [02:02.992]Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [02:07.450]I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND [02:11.875]Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND [02:16.517]I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE [02:20.967]Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [02:25.223][Outro] [02:25.563]P