当前位置:首页 > 歌词大全 > LCND歌词

LCND

Timeless专辑

  • 作词 : DaVido/Yung Willis/Elhi
    作曲 : DaVido/Yung Willis/Elhi
    [Intro]
    (Wi-Wi-Willis, giddem!)
    [Verse 1]
    Make I tell you something
    Life is not fair
    Lost many of my guys
    But I thank God I still dey here
    Oh yeah
    And I know say you dey watch me from up there
    I no go lie say e weak me
    But I stay strong and I stay fit
    [Pre-Chorus]
    I just wan flex this life o
    Before I leave this life oh eh
    Ko si omo na, mo ma jaiye
    Mo ma jaiye mi
    I go double the bag o
    If I hear say I slack o
    Ko si omo na, t’emi ye mi
    T’emi ye mi
    [Chorus]
    Legends can never die
    Oh weh, o weh
    Shooting up for the stars
    Oh weh, o weh
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh weh o weh
    Legends can never die
    Shooting up for the stars
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh weh, o weh
    [Verse 2]
    I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)
    Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
    I dey do my way but some people over kaku
    But I go still dey ball, make dem call me Lukaku
    [Pre-Chorus]
    I just wan flex this life o
    Before I leave this life o we
    Ko si omo na, mo ma jaiye
    Mo ma jaiye mi
    I go double the bag o
    If I hear say I slack o
    Ko si omo na, t’emi ye mi
    T’emi ye mi
    [Chorus]
    Legends can never die
    Oh weh, o weh
    Shooting up for the stars
    Oh weh, o weh
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh weh, o weh
    Legends can never die
    Shooting up for the stars
    I told you from the start
    Them no fit play my part
    Legends can never die
    Oh weh, o weh
  • [00:00.000] 作词 : DaVido/Yung Willis/Elhi
    [00:00.956] 作曲 : DaVido/Yung Willis/Elhi
    [00:01.912][Intro]
    [00:06.594](Wi-Wi-Willis, giddem!)
    [00:08.453][Verse 1]
    [00:08.712]Make I tell you something
    [00:09.979]Life is not fair
    [00:11.521]Lost many of my guys
    [00:13.572]But I thank God I still dey here
    [00:16.980]Oh yeah
    [00:18.047]And I know say you dey watch me from up there
    [00:21.443]I no go lie say e weak me
    [00:23.294]But I stay strong and I stay fit
    [00:25.377][Pre-Chorus]
    [00:25.642]I just wan flex this life o
    [00:29.621]Before I leave this life oh eh
    [00:32.011]Ko si omo na, mo ma jaiye
    [00:34.670]Mo ma jaiye mi
    [00:36.785]I go double the bag o
    [00:38.914]If I hear say I slack o
    [00:41.049]Ko si omo na, t’emi ye mi
    [00:43.699]T’emi ye mi
    [00:45.555][Chorus]
    [00:45.829]Legends can never die
    [00:48.473]Oh weh, o weh
    [00:50.612]Shooting up for the stars
    [00:52.751]Oh weh, o weh
    [00:54.876]I told you from the start
    [00:57.797]Them no fit play my part
    [00:59.650]Legends can never die
    [01:01.774]Oh weh o weh
    [01:03.897]Legends can never die
    [01:08.597]Shooting up for the stars
    [01:13.907]I told you from the start
    [01:16.037]Them no fit play my part
    [01:18.193]Legends can never die
    [01:19.979]Oh weh, o weh
    [01:22.109][Verse 2]
    [01:22.375]I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)
    [01:26.897]Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
    [01:30.786]I dey do my way but some people over kaku
    [01:36.109]But I go still dey ball, make dem call me Lukaku
    [01:39.288][Pre-Chorus]
    [01:40.617]I just wan flex this life o
    [01:42.670]Before I leave this life o we
    [01:45.079]Ko si omo na, mo ma jaiye
    [01:48.012]Mo ma jaiye mi
    [01:49.868]I go double the bag o
    [01:51.985]If I hear say I slack o
    [01:54.130]Ko si omo na, t’emi ye mi
    [01:57.070]T’emi ye mi
    [01:58.941][Chorus]
    [01:59.220]Legends can never die
    [02:01.023]Oh weh, o weh
    [02:03.420]Shooting up for the stars
    [02:05.818]Oh weh, o weh
    [02:08.426]I told you from the start
    [02:10.284]Them no fit play my part
    [02:12.689]Legends can never die
    [02:14.808]Oh weh, o weh
    [02:17.736]Legends can never die
    [02:22.003]Shooting up for the stars
    [02:26.525]I told you from the start
    [02:29.185]Them no fit play my part
    [02:31.319]Legends can never die
    [02:32.910]Oh weh, o weh