当前位置:首页 > 歌词大全 > NO COMPETITION歌词

NO COMPETITION

Timeless专辑

  • 作词 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide
    作曲 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide
    [Chorus: Davido]
    No competi-competi-
    Competition for my lady
    Oh no
    ‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
    My lady, if you see my lady o
    This na number one
    You go know sey people fine
    You go know God design na helele
    (Oh, na helele, oh ah)
    Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)
    Shey na face o (eh), be like actress (eh)
    I say nobody fit contest o
    Oh oh oh, with my baby o
    Shey na yansh o, shey na face o
    Shey na waist o, una no be matе o
    Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
    Nobody to fit contest o, uh
    [Verse: Asake]
    My Agbani Darego
    Olo mi, my Nenе go
    Omo mummy, ele daddy
    Mr. Money, like lepa shandi
    Ṣo mọ pe you carry, o tobi
    O l'ara, o l'omi
    Fa mi mọra, Angelina Jolie
    Iwo nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi
    Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie
    Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely
    Gbagbe jonzing, make you leave the story
    Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning
    Iwọ ṣa maa wo mi
    Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi
    O ni problem, iwọ l'alabaro mi
    Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo
    [Bridge: Davido]
    You're my soul, my soul
    You be the melody for my soul
    Girlie you're my all, my all
    Can't leave you alone
    Oh oh
    [Davido]
    No competi-competi-
    Competition for my lady
    Oh no
    ‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
    My lady, if you see my lady o
    This na number one
    You go know sey people fine
    You go know God design na helele
    (Oh, na helele, oh ah)
    Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)
    Shey na face o (eh), be like actress (eh)
    I say nobody fit contest o
    Uh-uh-uh, with my baby o
    Shey na yansh o, shey na face o
    Shey na waist o, una no be mate o
    Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
  • [00:00.000] 作词 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide
    [00:01.000] 作曲 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide
    [00:05.494][Chorus: Davido]
    [00:19.252]No competi-competi-
    [00:21.893]Competition for my lady
    [00:24.750]Oh no
    [00:25.819]‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
    [00:29.527]My lady, if you see my lady o
    [00:31.668]This na number one
    [00:32.974]You go know sey people fine
    [00:34.586]You go know God design na helele
    [00:36.988](Oh, na helele, oh ah)
    [00:38.576]Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)
    [00:41.237]Shey na face o (eh), be like actress (eh)
    [00:44.084]I say nobody fit contest o
    [00:46.412]Oh oh oh, with my baby o
    [00:48.559]Shey na yansh o, shey na face o
    [00:50.671]Shey na waist o, una no be matе o
    [00:53.342]Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
    [00:55.457]Nobody to fit contest o, uh
    [00:57.533][Verse: Asake]
    [00:57.795]My Agbani Darego
    [01:00.194]Olo mi, my Nenе go
    [01:02.854]Omo mummy, ele daddy
    [01:04.983]Mr. Money, like lepa shandi
    [01:07.375]Ṣo mọ pe you carry, o tobi
    [01:09.770]O l'ara, o l'omi
    [01:12.412]Fa mi mọra, Angelina Jolie
    [01:14.563]Iwo nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi
    [01:17.214]Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie
    [01:19.338]Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely
    [01:21.726]Gbagbe jonzing, make you leave the story
    [01:24.117]Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning
    [01:26.706]Iwọ ṣa maa wo mi
    [01:28.310]Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi
    [01:30.704]O ni problem, iwọ l'alabaro mi
    [01:33.090]Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo
    [01:35.477][Bridge: Davido]
    [01:36.011]You're my soul, my soul
    [01:38.147]You be the melody for my soul
    [01:40.523]Girlie you're my all, my all
    [01:43.193]Can't leave you alone
    [01:44.774]Oh oh
    [01:45.837][Davido]
    [01:46.098]No competi-competi-
    [01:48.225]Competition for my lady
    [01:51.079]Oh no
    [01:51.876]‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
    [01:55.329]My lady, if you see my lady o
    [01:57.994]This na number one
    [01:59.046]You go know sey people fine
    [02:00.905]You go know God design na helele
    [02:03.559](Oh, na helele, oh ah)
    [02:05.338]Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)
    [02:07.470]Shey na face o (eh), be like actress (eh)
    [02:10.822]I say nobody fit contest o
    [02:13.489]Uh-uh-uh, with my baby o
    [02:15.083]Shey na yansh o, shey na face o
    [02:17.199]Shey na waist o, una no be mate o
    [02:19.586]Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo