当前位置:首页 > 歌词大全 > Anything歌词

Anything

5ive专辑

  • 作曲 : Jacob Hunter
    People talk, people talk but nobody fit fill my position
    But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
    Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
    I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
    You can't catch me sleeping on God
    Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll
    Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
    Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
    No get time to sleep, leave pressure for the weak
    No go stop, know I put my life on this p so long
    And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything
    No go stop, know I put my life on this p so long
    And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything
    Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
    I still get love for Edikangikong, difrrent girls on my phone but I steady lock up
    Balling na normal thing, and I bin don blow by 17
    But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh

  • [00:00.000] 作曲 : Jacob Hunter
    [00:18.499]People talk, people talk but nobody fit fill my position
    [00:22.270]But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
    [00:26.691]Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
    [00:30.414]I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
    [00:33.739]You can't catch me sleeping on God
    [00:36.014]Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll
    [00:39.874]Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
    [00:44.365]Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
    [00:48.770]No get time to sleep, leave pressure for the weak
    [00:52.893]No go stop, know I put my life on this p so long
    [00:59.359]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything
    [01:10.519]No go stop, know I put my life on this p so long
    [01:17.042]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything
    [01:29.220]Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
    [01:33.776]I still get love for Edikangikong, difrrent girls on my phone but I steady lock up
    [01:38.316]Balling na normal thing, and I bin don blow by 17
    [01:42.124]But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh
    [01:47.280]Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll
    [01:50.985]Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
    [01:55.460]Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
    [01:59.899]No get time to sleep, leave pressure for the weak
    [02:03.888]No go stop, know I put my life on this p so long
    [02:10.544]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything
    [02:21.516]No go stop, know I put my life on this p so long
    [02:28.340]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything
    [02:40.597]Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
    [02:44.770]I still get love for Edikangikong, difrrent girls on my phone but I steady lock up
    [02:49.413]Balling na normal thing, and I bin don blow by 17