作曲 : Samuel Adetiloye/Wade Oghenejabor/Emmanuel Kelechi Ikechukwu/Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus I dey sing, you dey dance, you dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I'm the only one, you no need another I'll hold you down You know this, you notice, bebe And I've told you now I'm right here, I dey for you, bae
E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I'm low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and bone, oh
Body and soul Body and soul Body and soul
I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It's a vibe when I'm rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you, I want don't need nobody, no So baby girl, I'll hold you down You know this, you notice, bebe And I've told you now I dey here, I dey for you, bae I'll hold you down You know this, you notice, bebe And I've told you now I dey here, I dey for you, bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don't really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I'm low low Shawty, you can take my soul All these things wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul, oh (Oh) (I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul) I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oway Joeboy Pon deck (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul) (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
[00:00.000] 作曲 : Samuel Adetiloye/Wade Oghenejabor/Emmanuel Kelechi Ikechukwu/Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus [00:09.605]I dey sing, you dey dance, you dey whine [00:11.557]When you cry I go wipe your eyes [00:14.093]Gimme your bag make I fill am with dough [00:16.517]I'm the only one, you no need another [00:18.735]I'll hold you down [00:20.398]You know this, you notice, bebe [00:23.350]And I've told you now [00:25.312]I'm right here, I dey for you, bae [00:27.954] [00:28.236]E no get anywhere wey I wan go [00:30.408]If I could I would love you in my next life [00:33.122]I don't really care about tomorrow [00:35.046]As long as you dey right now I go dey fine [00:37.793]You gat me high when I'm low low [00:40.005]Shawty, you can take my soul [00:41.939]All these things wey I dey talk right now [00:44.665]I dey feel am for my body and bone, oh [00:46.899] [00:51.510]Body and soul [00:56.090]Body and soul [01:00.954]Body and soul [01:04.510] [01:07.037]I love the way you put it on me [01:09.243]That thing wey you dey do me e dey mad me [01:11.181]It's a vibe when I'm rocking your body [01:13.413]No competition for your side oh dem no reach [01:16.131]Make you look me wella I no be novice [01:18.071]Only you, I want don't need nobody, no [01:24.655]So baby girl, I'll hold you down [01:26.820]You know this, you notice, bebe [01:29.884]And I've told you now [01:31.836]I dey here, I dey for you, bae [01:34.597]I'll hold you down [01:36.832]You know this, you notice, bebe [01:39.321]And I've told you now [01:41.299]I dey here, I dey for you, bae [01:44.074]E no get anywhere wey I wan go [01:46.312]If I could I would love you in my next life [01:49.037]I don't really care about tomorrow [01:51.199]As long as you dey right now I go dey fine [01:53.683]You got me high when I'm low low [01:55.925]Shawty, you can take my soul [01:58.119]All these things wey I dey talk right now [02:00.591]I dey feel am for my body and soul, oh (Oh) [02:06.524](I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul) [02:09.804]I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oway [02:15.021]Joeboy Pon deck [02:22.709](I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul) [02:28.995](I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)