Anything 作曲 : Jacob Hunter People talk, people talk but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo? Gats, go hard or go home, I don reach your goal post I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping on God Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, difrrent girls on my phone but I steady lock up Balling na normal thing, and I bin don blow by 17 But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything No go stop, know I put my life on this p so long And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, difrrent girls on my phone but I steady lock up Balling na normal thing, and I bin don blow by 17