[00:00.000] 作词 : DaVido/Skepta/Young Alpha [00:00.345] 作曲 : DaVido/Skepta/Young Alpha [00:00.691][Hook: Davido] [00:17.435]If no-if no be you [00:19.562]Wey dey ginger my body [00:21.949]Coolu my body [00:24.331]Sweet my body, yeah [00:27.012]If no-if no be you [00:29.143]Wey dey ginger my body [00:31.535]Coolu my body [00:33.644]Sweet my body [00:35.784][Chorus: Davido] [00:36.582]I cover you [00:40.172]You dey do me like juju dey worry me [00:42.547]Juju dey, do me like juju worry me [00:46.234]I cover you [00:48.825]Oh, you dey do me like juju dey worry me [00:51.229]Juju dey, do me like juju worry me [00:55.933][Verse 1: Davido] [00:56.207]No go tell you tu le jo (tu le jo) [00:58.367]Jowo, baby jowo [01:00.751]Do anything for ya [01:02.873]Save my life for sure [01:05.522]Say make you go check your balance [01:07.660]'Cause I go dey send the allowancе [01:10.048]Steady, steady gan [01:12.429]You know say the monеy come [01:14.298]How much you wan chop o? [01:16.694]Wey I no get [01:18.832]You dey do me like juju dey worry me [01:21.224]You dey do me like juju dey worry me [01:23.635]Wetin they wan talk o [01:25.768]You dey do me jazz o [01:28.162]You dey do me like juju dey worry me [01:30.546]You dey do me like juju dey worry me [01:32.137][Hook: Davido] [01:32.409]If no be you [01:33.472]Wey dey ginger my body [01:35.869]Coolu my body [01:38.250]Sweet my body, yeah [01:41.169]If no be you [01:42.500]Wey dey ginger my body [01:45.417]Coolu my body [01:47.547]Sweet my body [01:49.405][Verse 2: Skepta] [01:49.667]Yeah [01:50.470]Say she want Big Smoke [01:52.075]Baby, you want me? [01:53.665]Well you can get this G-wagon here for free [01:55.524]See when these guys were switching sides like halftime [01:57.914]You wanted the only people that were there for me [02:00.027]No cap, you worry when you don't hear from me [02:02.177]I know that communication is rare for me [02:04.563]I'm so [?], that to be honest when you whipping the egusi like that [02:07.227]You already know that [?] must come back [02:10.133]Don't get lost in the illusion [02:11.989]Baby sit down, stop jumping to conclusions [02:14.124]You never had a tough boy in your family like me [02:16.774]So I understand the confusion [02:18.906]We getting money, feeding my people no apology [02:21.294]Every minute at the day God is calling me [02:23.711]I never sleep over sabi dey worry me, ah ah [02:27.428][Chorus: Davido] [02:27.692]I cover you [02:30.686]You dey do me like juju dey worry me [02:32.817]Juju dey, do me like juju worry me [02:36.804]I cover you [02:39.379]Oh, you dey do me like juju dey worry me [02:41.773]Juju dey, do me like juju worry me [02:46.358][Outro] [02:47.676]You, you, you, you