NOW I KNOW 作词 : Divine Ikubor 作曲 : Oredope Peace All of my trauma dey hit me from many years ago All of my childhood I lost cause I wan feed family Inside my heart so dark but my face e no dey show I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone Sleeping pills no dey work so I steady overdose Fear no go let me talk things wey do for the ones I love Everybody too selfish to see from my angle o Do 99 but I no do 1 still it’s not enough Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies I dey move like Messi when he dey for barcelo E get as God go bless person dem go talk say na devil o Me I no dey ask for favor small time they go talk say I dey owe Na why I dey like to dey face all my problems on my own She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey I dey hold Many battles I dey fight but regardless I’m steady on the road Keep my guy crayon safe for me naim I tell Solo Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies