[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Elizabeth Grant/Jack Antonoff/Sam Dew [00:01.000] 作曲 : Oredope Peace [00:13.867] P! [00:16.439] Sha na wole Saint Tropes omo mi o kin shomo [00:20.141] E no get any facility wey I enter wey dem no dey tell me domo [00:24.289] I dey give una reminder hit you like sniper [00:26.906] Say e mi ni commodore [00:28.479] I no dey gree for anybody even my mama tell me say I too para gon [00:32.722] I no dey send anybody say make una know say e better make you kill me [00:36.617] Elumelu tell me where I go put my money make e double unfailingly [00:40.995] Pepper body make nobody try test my patience o gbona feli feli [00:45.036] Please don’t be mad at the fact that your baby na my baby don’t take it personally [00:48.868] Ikebe super ah oya shake am [00:51.533] Fine fine girls like Tiwa [00:53.496] Oya shake ikebe make I rabba [00:55.595] Nay nay pass me my ganja [00:57.328] We dey hotbox Bentley Bentayga [00:59.810] Dressed all Balenciaga [01:01.970] My money big like Tipper [01:03.769] Till thy kingdom come I go dey para [01:06.043] Once superhero now the villain [01:07.996] Ikebe super ah oya shake am [01:10.344] Fine fine girls like Tiwa [01:12.386] Oya shake ikebe make I rabba [01:14.365] Nay nay pass me my ganja [01:16.578] We dey hotbox Bentley Bentayga [01:18.737] Dressed all Balenciaga [01:20.555] Till thy kingdom come I go dey para [01:22.990] Once superhero now the villain [01:25.482] I dey hustle since people dey laugh me [01:28.454] The way I dey run my things [01:29.901] I do it differently na dem dey copy me [01:32.681] London girls like me Paris girls like me [01:35.719] I fresh like botti can’t you see [01:38.362] Can’t you see doings can’t you see doings [01:43.516] I no rigmarole I dey on chillo [01:45.552] I no too dey show I dey on the low [01:47.828] I dey Montoro kele for my boat [01:49.790] Oshey jack Sparrow [01:51.133] My mind is steady on the dough [01:53.174] All the girls dem feeling my parole feeling my parole (Feeling my parole ) [01:56.261] Ikebe super ah oya shake am [01:58.687] Fine fine girls like Tiwa [02:00.803] Oya shake ikebe make I rabba [02:02.912] Nay nay pass me my ganja [02:04.961] We dey hotbox Bentley Bentayga [02:07.028] Dressed all Balenciaga [02:09.223] My money big like Tipper [02:11.182] Till thy kingdom come I go dey para [02:13.418] Once superhero now the villain [02:15.270] Ikebe super ah oya shake am [02:17.643] Fine fine girls like Tiwa [02:19.732] Oya shake ikebe make I rabba [02:21.734] Nay nay pass me my ganja [02:23.868] We dey hotbox Bentley Bentayga [02:26.089] Dressed all Balenciaga [02:28.033] Till thy kingdom come I go dey para [02:30.164] Once superhero now the villain