[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor/Tochukwu Ojogwu/CuBeatz/Klimperboy [00:01.000] 作曲 : Alexander Lustig/Michael Hunter [00:32.771] Another banger [00:33.688] [00:35.496] "Ko-ko-ko", Rema na you be that? (Na me) [00:37.873] I don come again with another one, oshey [00:40.155] Wahala, I like wahala [00:41.857] Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala? [00:44.293] Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo? [00:47.960] Who I go pin for corner put am for choke hold? [00:50.527] Try me, make I for give you spanking like okpo [00:52.709] E don tey since I tell una say I be commando [00:55.124] Who be you? I no come here Miamanau, mhm [00:58.130] Drive them crazy like kabu-kabu, mhm [01:00.588] Always come first like my name na Abu, mhm [01:02.377] [01:02.958] Give them, mm-mm-mm [01:05.277] Another one, mm-mm-mm [01:07.505] I dey pepper dem, mm-mm-mm [01:09.929] E dey pain dem, mm-mm-mm [01:10.162] [01:10.985] Brrt [01:13.816] Raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am, raise am [01:15.472] Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life [01:16.946] Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters [01:17.597] G.E. Records, you get me? Odumodublvck [01:19.515] Ayy, NATIVE (Ahh) [01:20.248] [01:22.515] Look at my eliminations [01:24.241] Anenih focus on their blood, I am not done [01:26.510] Dem no get NEPA, na my light demma feed on [01:28.919] Remy the tip is all you put, she dey give up [01:31.049] Oya, choke am like hicup [01:32.389] Foul play, red card, referee no fit book us [01:34.728] Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo [01:37.253] Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa [01:40.737] Hulabalu, can you? [01:42.021] Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—) [01:44.240] Confuse, confuse [01:44.758] I dey load gun like I'm paranoid [01:47.213] From Lagos, I fire e reach Illinois [01:49.420] Jiggy boy, I go pull up in expensive toy [01:51.783] Like Burna Boy, okala madu okala muo [01:53.305] [01:54.122] Who dey, who dey, who be you? (Okala muo) [01:55.817] I no come here Miamanau, mhm (Ayy) [01:58.112] Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh) [02:00.466] Always come first like my name na Abu, mhm [02:02.360] [02:02.849] Give them, mm-mm-mm (Ahh) [02:05.212] Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt) [02:07.554] I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh) [02:09.843] E dey pain dem, mm-mm-mm [02:12.232] Omo, I go give them, mm-mm-mm [02:14.560] Another one, mm-mm-mm (Grrt) [02:17.153] I dey pepper dem, mm-mm-mm [02:19.411] E dey pain dem, mm-mm-mm [02:20.652] [02:21.739] Remy boy [02:26.915] Kala