[00:00.000] 作词 : Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada [00:01.000] 作曲 : Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada [00:06.282] They call me Shallipopi [00:09.630] Pluto presido [00:14.981] Another banger! [00:16.947] Touch down Benin boys gen gen gen [00:19.080] Money yapa money rẹpẹtẹ [00:21.080] Remy Ekehuan road shalli Sapele [00:23.148] Santa Monica touchdown shekens [00:25.197] They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ [00:27.381] Na we dey bully na we dey pepper [00:29.414] If you play with the boys, you go collect [00:31.216] See doings you no fit talk say we no get [00:33.230] E get why dem dey call us Benin boys, we no dey make too much noise [00:37.861] Na we dey pull up with convoy [00:40.026] You know the billing wey we dey chest [00:42.143] Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth [00:47.376] Eat you for lunch, have you for dinner, unto the next [00:50.276] See money see am see see see money o [00:52.425] See money see am see see see money o [00:54.517] See money see am see see see money o [00:56.376] See see see money o wahala [00:58.616] See money see am see see see money o [01:00.764] See money see am see see see money o [01:02.815] See money see am see see see money o [01:07.015] Na we be the pride of Benin Oba sef suppose give us medal o, give medal o [01:11.206] Na my Benin brothers I go call before I call ọlọpaa o if anything kpa o [01:15.397] Remy boy you can paste me you location [01:17.731] What is your next destination? [01:19.500] Should I give you my direction? [01:21.064] Touch Benin boy, you don touch the full nation [01:23.786] Touch down Benin boys gen gen gen [01:25.867] Money yapa money rẹpẹtẹ [01:27.968] Remy Ekehuan road shalli Sapele [01:29.986] Santa Monica touchdown shekens [01:32.133] They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ [01:34.169] Na we dey bully na we dey pepper [01:36.257] If you play with the boys, you go collect [01:38.052] See doings you no fit talk say we no get [01:39.885] E get why dem dey call us Benin boys [01:42.635] We no dey make too much noise [01:44.652] Na we dey pull up with convoy [01:46.786] You know the billing wey we dey chest [01:48.919] Many fishes in the river but na you I wan taste, chop you and clean mouth [01:54.173] Eat you for lunch, Have you for dinner, unto the next [01:57.151] O ya spekele spekele dun gbaga dun [01:59.206] Benin boys no dey rest o ya ji ma sun [02:01.230] Say we see opportunity we no fit zuzu [02:03.491] Small thing come out use am buy 4matic [02:05.457] Small circle, big money, dirty money [02:07.774] Chubby body wanna gum me, ah [02:09.639] New Benz o incoming, sexy body [02:11.727] Tell me what time that you coming [02:13.772] See money see am see see see money o [02:15.824] See money see am see see see money o [02:17.958] See money see am see see see money o [02:19.836] See see see money o wahala [02:22.113] See money see am see see see money o [02:24.274] See money see am see see see money o [02:26.344] See money see am see see see money o