[00:00.000] 作词 : Adedamola Adefolahan [00:00.333] 作曲 : Adedamola Adefolahan [00:00.666][Intro] [00:10.208]Fireboy here so [00:15.472]Yah, yah [00:20.501][Verse 1] [00:22.003]They no know say we dey around [00:24.260]'Cause we dey show up unannounced [00:27.280]But when they listen to the sound oh ah [00:30.039]They go start to come around [00:32.487]Ti n ba ti pe e, ko ma dahun [00:33.992](Ti n ba ti pe e, ko ma) [00:35.253]Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce? [00:36.755](Ti n ba f'owo gbe, sho ma) [00:37.761]I know you love the way I sound oh ah [00:40.768]Oya turn around [00:42.029][Pre-Chorus] [00:42.531]I just dey enter the place [00:44.979]But I dey killy show [00:47.228]And dem dey love me already [00:49.993]As you dey see me so [00:52.756][Chorus] [00:53.003]Won ni pe kileleyi? [00:54.767]Afro highlife oh, afro [00:58.037]Ki la tun gbе de? [00:59.783]Afro highlife oh, afro [01:03.307]Won ni pe wеtin we bring come oh [01:05.058]Afro highlife oh, afro [01:08.574]Wetin my people wan hear? [01:10.338]Afro highlife oh, afro [01:14.469]Zaki oya give them oh [01:19.241]Arabaribiraba [01:20.491][Verse 2] [01:25.764]See everybody wants to faaji [01:28.529]Na why dem dey call me alhaji [01:31.290]I know you just dey realize [01:33.797]The music makes me feel alive [01:35.804]Give them the bass [01:37.311](They must to dance) [01:38.315]And if you give them the guitar [01:39.765](And dem go dance) [01:40.767]Abegi play the trumpet oh [01:42.773](They must to dance) [01:43.520]Make dem know who we are [01:45.284](And dem go dance) [01:46.041][Pre-Chorus] [01:46.288]I just dey enter the place [01:48.552]But I dey killy show [01:51.318]And dem dey love me already [01:53.830]As you dey see me so [01:55.579][Chorus] [01:56.835]Won ni pe kileleyi oh? [01:58.591]Afro highlife oh, afro [02:02.115]Ki la tun gbe de? [02:03.621]Afro highlife oh, afro [02:07.132]Won ni pe wetin we bring come oh [02:08.890]Afro highlife oh, afro [02:12.658]Wetin my people wan hear? [02:14.166]Afro highlife oh, afro [02:17.925]Oya give them oh [02:23.294]Arabaribiraba [02:29.574][Outro] [02:33.331]They must to dance [02:35.847]And dem go dance [02:38.600]They must to dance [02:41.110]And dem go dance, dance [02:43.872]Afro highlife oh afro [02:48.901]Afro highlife oh afro