[00:00.000] 作词 : Adedamola Adefolahan/Ajibode Kehinde Olalekan [00:01.000] 作曲 : Adedamola Adefolahan/Ajibode Kehinde Olalekan [00:10.443]Low-key [00:11.447]All of them don dey notice [00:14.214]I'm not joking [00:15.965]All my guys dem, dem know me [00:18.979]Since '06 [00:20.494]I've been writin' this story [00:23.506]I no be OG [00:25.011]But, if you ask dem, dem know me [00:28.281]I no dey blow trees [00:29.788]Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri) [00:32.542]Music chose me [00:34.305]Just know this and know peace (know) [00:37.069]I dey lowkey [00:38.819]But, I'm never lonely [00:41.583]Sexy ladies [00:43.341]Come whine fi me slowly [00:45.850]Na the love wey I see na hin wey give me liver [00:48.861]I be ghetto boy, I be sinner [00:50.867]Fear nobody, only Jehovah [00:53.380]And, I thank the Lord, I dey go far [00:55.643]Usain Bolt, mo d'aleba [00:58.148]Shout out s'awon t'emi ninu Shitta [01:00.157]Bandana lori bi ti 2Pac [01:02.417]Midnight walkers, Karashika, ahh [01:06.443]Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) [01:10.459]Hmm-mm, comin' (l'Eko) [01:12.210]Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) [01:15.477]Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) [01:18.490]Wey go foreign (wey go foreign) [01:21.514]Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) [01:23.262]I'm never weak, I never cease (ahn-ahn) [01:25.022]'Til eternity, I'm on fire [01:27.532]My legacy will not die [01:30.043]My family is for life [01:32.050]Where dem dey? [01:32.808]Who dem be? (awon da?) [01:34.558]Dem go craze, dem go tire [01:36.577]Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) [01:38.833]"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup") [01:41.509]But, low-key [01:42.766]All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) [01:45.778]I'm not joking [01:47.283]All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) [01:50.052]Since '06 ('06) [01:52.058]I've been writin' this story (sto-ry) [01:54.824]I no be OG [01:56.327]But, if you ask dem, dem know me [01:58.836](Giddem) [01:59.338]Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver) [02:01.848]I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) [02:04.366]Fear nobody, only Jehovah [02:06.377]And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) [02:08.631]Usain Bolt, mo d'aleba (aleba) [02:10.894]Shout out s'awon t'emi ninu Shitta [02:13.156]Bandana lori bi ti 2Pac [02:15.662]Midnight walkers, Karashika, ahh [02:19.432]Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) [02:23.625]Hmm-mm, comin' (l'Eko) [02:25.384]Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) [02:28.396]Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) [02:31.409]Wey go foreign (wey go foreign) [02:34.416]Oshey, Mr. Money [02:37.688]Dem never see me comin' [02:41.957]Hmm-mm, comin' [02:44.208]Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni) [02:46.974]Naija boy wey dey go foreign [02:50.488]Wey go foreign [02:52.497]Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)