[00:00.000] 作词 : David Adeleke/Oladeinde Okubajo [00:01.000] 作曲 : David Adeleke/Oladeinde Okubajo [00:02.197]My baby jo jowo [00:04.947]Jo jowo [00:06.701]My baby jo jowo, [00:08.951]My baby jo jowo [00:11.206]Jowo... [00:13.956]One time, tiri gbosa for the two person wey born you [00:18.206]I never want to try lose you, [00:20.203]try dem no born me well [00:23.453]I no fit tire for your matter, [00:24.696]lailai say I no do [00:27.707]Suddenly man calm down, [00:29.201]man down for only you, yeah [00:32.451]Many, many man dey try to whine you, [00:34.704]I no really mind dey just dey whiny [00:37.200]Many, many girl dey try to whine me, [00:39.452]baby no go whine, dey just be whiny [00:41.705]Many, many man dey try to whine you, [00:44.201]I no really mind dey just dey whiny [00:46.452]Many, many girl dey try to whine me, [00:48.706]baby no go whine, dey just be whiny [00:51.202]So me say jo, jowo, [00:53.698]look into my eyes, oh baby, jowo [00:55.950]Will you be my wife? Oh baby, jowo [00:58.702]Baby, oh ya raga, raga, ragabomi [01:01.452]Jo, jowo, look into my eyes, oh baby, jowo [01:05.204]Will you be my wife? Oh baby, jowo, baby oh [01:10.949]Jo, jowo, my baby jo, jowo [01:14.701]My baby jo, jowo...jowo [01:19.704]Amina, zo mana. [01:21.955]Answer me jo, chasin' me now [01:24.451]It be like you be my destiny, nah, [01:26.705]this kind of love e no dey similar [01:29.202]Amina, mutuniya, [01:31.198]mo la e go, gbo temi na [01:33.706]No-no no me, ori kakirimo, [01:35.957]su momi girl, [01:37.200]baby speak to me now [01:38.454]Many, many man dey try to whine you, [01:40.707]I no really mind dey just dey whiny [01:42.946]Many, many girl dey try to whine me, [01:45.453]baby no go whine, dey just be whiny [01:47.950]Many, many man dey try to whine you, [01:49.947]I no really mind dey just dey whiny [01:52.455]Many, many girl dey try to whine me, [01:54.697]baby no go whine, dey just be whiny [01:56.947]So me say jo, jowo, [01:59.455]look into my eyes, oh baby, jowo [02:01.951]Will you be my wife? Oh baby, jowo [02:04.448]Baby, oh ya raga, raga, ragabomi [02:07.201]Jo, jowo, [02:08.953]look into my eyes, oh baby, jowo [02:11.207]Will you be my wife? Oh baby, jowo, [02:13.957]Baby, oh ya raga, raga, ragabomi [02:16.698]Jo, jowo, [02:18.449]My baby jo, jowo [02:20.703]My baby jo, jowo...jowo [02:26.705]Jo, jowo [02:28.203]My baby jo, jowo [02:30.200]My baby jo, jowo...jowo